View all from Dare
Enable Javascript and Adobe Flash player in your browser to browse the full media galleryFrom me 2 uDare Art Alade, IkechukwuEnglishhttp://youtube.com/watch?v=tznvsg4y5akOluwadamilare Dare Art Alade2006
Let's go
Ready
Chorus
Every, everybody
Vamoose to the dance floor
Come shake ur body
No be wetin you ask for
Fuji music, see how we dey use it
Timbaland no use it
Infact im refuse it
Oya dance, make i dance [le le le le le le o]
I dance, make you dance [le le le le le le o]
You dance, i dance [le le le le le le o]
Infact we dey dance
2x
Verse 1
Every, every, everybody
To the dance floor
No be wetin you ask me for
Jump, shout, scream
Let me know you want more
Ow give me some more
Je ka jo bata
Je ka jo jo fuji
Or make we do that snoop dog and pharell
Wetin dem call am sef, drop it like its hot
drop am, drop am, shake am, shake am
brothers, if the girls tell you say your armpit dey smell
slap am! [Ow ow]
If you dey the crip walk then you just bounce around
Why're you dancing like a mother fucker
Oh I see, that's why the girls are not around
Na because you dance like a clown
Let me see you shuffling your bubble
Don't wanna be bursting your bubble
I am sorry I just interrupted a couple
On the dance floor
Doing the thing up in the double
Oyinbo
Repeat Chorus
Verse 2 - Ikechukwu rap
A wa naa re Oluwa...
A wa naa re Oluwa...
Okay, okay, it is time to go back to the dance floor
Repeat Chorus
Boys and girls
If you can't beat the rhythm, dance to my song
Ladies and Gentlemen
Dekunle Fuji
Boys and girls
If you can't beat the rhythm, dance to my song
O un le n gbo yen o
Fuji Music ni o
O un na n jo si
Ladies and gentlemen
Boys and girlsIf you can't beat the rhythm, dance to my song
O un le n gbo yen o
Repeat Chorus
© Dare Art Alade
Listen to the Fuji audio/song by Dare Art Alade, Ikechukwu
Watch the Fuji video by Dare Art Alade, Ikechukwu
| Related | |
|---|---|
| Museke African song lyrics | With this woman1, Escalade (As I am)2, Carry dey go3 |
| Museke African artistes | Dare Art Alade4 |
| Museke African mixes/playlists | Afro NW5 |
Produced by Storm / Joe Entertainment












Post new comment