Zombie - Museke African song lyrics

Enable Javascript in your browser to browse the full media gallery
Chorus 2x
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Verse 1
Zombie no go go, unless you tell am to go (Zombie)
Zombie no go stop, unless you tell am to stop (Zombie)
Zombie no go turn, unless you tell am to turn (Zombie)
Zombie no go think, unless you tell am to think (Zombie)
Repeat Chorus 2x
Verse 1
Zombie no go go, unless you tell am to go (Zombie)
Zombie no go stop, unless you tell am to stop (Zombie)
Zombie no go turn, unless you tell am to turn (Zombie)
Zombie no go think, unless you tell am to think (Zombie)
Repeat Chorus 2x
Verse 2
Tell am to go straight - joro, jara, joro
No break, no job, no sense - joro, jara, joro
Tell am to go kill - joro, jara, joro
No break, no job, no sense- joro, jara, joro
Tell am to go quench - joro, jara, joro
No break, no job, no sense- joro, jara, joro
Go and kill - joro, jara, joro
Go and die - joro, jara, joro
Go and quench- joro, jara, joro
Put am for reverse - joro, jara, joro
Go and kill - joro, jara, joro
Go and die - joro, jara, joro
Go and quench - joro, jara, joro (3x)
Joro, jara, joro - O zombie way na one way (3x)
joro, jara, joro - oh
Verse 3
Attention
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Quick march
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Slow march
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Left turn
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Right turn
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
About turn
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Double time
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Sa-lute
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Open your hat
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Stand at ease
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Fall in
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Fall out
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Fall down
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Get ready
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Ha-lt
Zombie o, zombie (Zombie o, zombie)
Repeat Verse 3
Repeat Chorus till fade
© Fela Anikulapo Kuti
Listen to the Zombie song/audio by Fela Kuti
| Related | |
|---|---|
| Museke African artistes | Fela Anikulapo-Kuti1 |
| Museke African song lyrics | Lady (Fela Kuti)2 |
| Museke African mixes/playlists | Afro NW3 |
Produced by











This song generated so much uproar when it came out. Fela is a legend who sang for the people. Fela was not afraid of anyone and sang his mind, long live his music
Post new comment