Tutu party - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •  

Tutu party
Enable Javascript and Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

View all Emmerson entries
Borbor bele
Emmerson
English
6:36
2
Emmerson Amidu Bockarie
2006

Hiyee, hiyee, ooh no
It's Emmerson
Hiyee, hiyee, ooh no
The beats of Meresin
Hiyee, hiyee, ooh no
Bodyguard for life

Make we rub rub
Body to body
If wan enjoy fine, come tu tu pati
Tiday we go shake tu tu tay
All man feel glad eh
Yeh (9 xs)

Chorus
Make me rub rub
Body to body
If wan enjoy fine
Come tu tu party
Today, We go shake tu tu tay
All man feel glad ei
Yee, yee....
I de watch lek sef say them fodum don and die
I see short skirt
See mini skirt
Woos wan fo dance wit
Way dis party go start
I want Sale
I want Vale
Makalay and em paddi Makialay (eh bo, you wan?)
Not you business
pati na pati you cam
Watch make I overload
If e hat you go na do

Verse 1
Na me so them dey wait
For come start the party
Way I arrive, all man arise
Look them sexy ladies
Look them tasty ladies
Them fine
Na so them sabi wine
If I watch corner yay
Eh, my ball yay go fry
I dey watch lek and
Sef say them fodum don and die
I see short skirts
See mini-skirts
Woos wan fo dance with
When this party go start
I want Vale
I want Sale
Makalay and em paddi Makialay (eh bo, you wan?)
Not your businessness
Paddy, na party na you come
Watch make I overload
If e hat you go na do

Repeat Chorus

Verse 2
Every woman deserves a body
Every man deserves a lady
Come tu-tu party, oh no
Come jump, shake your body
COme show me say you sabi
If you really ready, oh no
Before we even start the party
Check your g-string or bikini
Na that man dem ready
Come see tu-tu soldier man
So so wee na the party
Dotty, Wellington, can no, jay don ready
Wilba force, Lokoty
Baba Dure, wetin you say
Tell me, if you really don ready
Yeah, yeah
You see me dey dance, dey swing and dey bounce it
You go say, I dey pan tu-tu party
You See me dey jump, dey swing, cool and coozy
You go say, I dey pan tu-tu party
You see me, among sexy, beautiful ladies
You go say, I dey pan tutu party

Vlicious verse
Yee, mama mama ya
Yee, yeyee
Oh oh, mama mama yee
Yee....

Make me rob rob
Make we party
Body to body
Make me rob rob
Make we party
Yee....

Emmerson verse
Pendemba girls den tu-tu bump and grind yeah
Bottom girls, dem tu-tu na 4 by 9
Freetown girls dem tu-tu
Dey fast forward and rewind yeah
All night long, all night long
Yeah (3x)
Show me your motion, my woman (4x)

Chorus 2x
Make me rob rob body to body
If you are a joy boy...
Come to tutu party
We go shake till Tuesday
All man feel glad ei
Yee, yee....

No doubt
...
Emmerson
The beats of Meresin

Chorus till fade
Make me rob rob body to body
If you are a joy boy...
Come to tu-tu party
We go shake till Tuesday
All man feel glad ei
Yee, yee....

© Emmerson

:

Watch the Tutu party video by Emmerson (Sugar medicine), Vlicious (Vee)

 

Produced by Supreme Management

Chale's picture

where are ma sa leone people at?
I love this song tutu party, if wan enjoy fine, this is the song for you

Anonymous's picture

noto the beats of meresin
nah the bitta meresin buh tenke

Anonymous's picture

noto the beats of meresin
nah the bitta meresin buh tenke

Chale's picture

eish, sierra leonian pidgin is quite different, what are you saying?
the beats of meresin are great?

Jedee's picture

it's so great to find the song here
emmerson is the best in sa leone
sa leone forever

Chale's picture

new video for Tutu party

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Enclose a word in <d> tags to link to a dictionary search. e.g. <d>fienipa</d>
  • Enclose a word in <m> tags to link to a lyrics search. e.g. <m>Kojo Antwi</m>
  • Enclose a word in <s> tags to link to a search on this website. e.g. <s>kweku ananse</s>
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options