I go still make am - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •  
  • I go still make am
    Enable Javascript and
    Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

    View all from Drenco
    The Birth (1st coming)
    Drenco, Prophecy
    English
    http://www.youtube.com/watch?v=vudw5CrVnDs
    Kene Drenco Onyilogwu
    2007

[Drenco]
uh (echo)
God done talk am (echo)
yeah..
na my destiny
I go still make am, una hear me
(laughter)
Drenco...wetin dey happen my people..uh, yeah

[Chorus]
Even if I no get plans, and I no get yarns
I no fit dance and I no get chance
I go still make am(yeah)
my brother, I go still make am
Even if I no get strength, and I no get friends
I no get trends and I no make sense
I go still make am(yes)
my sister, I go still make am
oh yea yea

[Drenco]
You no go believe am, but my baby girl na warri
if I no chop she go cook soup with garri
she dey gimme everything from yansh and money
I no go lie you she dey make me jolly
people still dey wonder why I no dey send at all
why I go send when I know sey una wan make I fall
brothers aint what you think, they just fakin it all
got me pissed off mixed up ready to brawl
as a guy my brother I dey for any kind of b'ness
versatile ask around my homies na my witness
if you claim sey u be strong man, touch me bahgah
I go send my guys make dem come tidy your father
Drenco no be woman u no fit play me my guy
I dey smoke boys all the time just to get high
dont ask why recognize self defense is a must
you could laugh about it now but in God we trust

[Chorus]

[Prophecy]
yea..yea, yea
I cant explain how I made it
perfectin my profession is kinda hard to impress
I learned my lessons every second
rejectin my existence made God my only weapon
to strengthen all these broken dreams and my mines are penentratin
no matter the situation am committed to, its God's gifted
even if you wish you might not be it
I live it to the fullest nothin to lose son
its all revolution aint stoppin the shooting
travel far away through the song, as the sun rises
more knowledge to come, am tryin to make the cheddars on run

[Chorus 2x]

© Drenco

:

Watch the I go still make am video

Listen to the I go still make am song/audio by Drenco

 

Song produced by Coptic
The Song info was gathered by Ovacom Media
www.ovacommedia.com

Anonymous's picture

powerful

Poster un nouveau commentaire

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options

2606.22