View all from Styl-Plus
Enable Javascript and Adobe Flash player in your browser to browse the full media galleryBack and betterStyl-PlusEnglish, Yoruba4:40http://www.youtube.com/watch?v=hEjZ4Z2dAPMShifi Emoefe, Tunde Akinsanmi, Zeal Onyecheme2008
S, T, Y, L, Plus
Oh yeah
We still dey o
Chorus
Four years don waka
We still dey carry go, nobody waka
Nobody go solo
Baba God o, our case o
Na your Grace o
A du pe o
Verse 1
People talk say khaki no be leather
But we have stayed through the rain and the stormy weather
Whether them like am or whether them no send
Or whether them pretend, we still dey o
People talk say one day e go better
But we say that the day is already better
On my left, on my right, I see Tunde and Zeal
Wetin I feel, ebe say
Repeat Chorus 2x
Verse 2
People say we go break up when we make money
We have made some and stayed as a family
Whether we fight o, whether we quarrel
Over money oga, we still dey o
Talk say na me go first go solo
And how I wonder they can see tomorrow
Where would I be without Shifi and Tunde
Maybe, I go wound eh
Repeat Chorus 2x
(We still dey hustle)
(E se)
Baba, a du pe o (4x)
Verse 3
1997 was the year I met Shifi
Later we were joined by Lanre and Yemi
1998, Lanre passed away
Zeal came with a brighter day
2003, came T-Jazz and Joey
Sunky and Mekoyo produced Olufunmi
Oh how I wish Lanre and Yemi were here
But I thank you Lord cuz
Repeat Chorus 2x
Baba, a du pe o (8x)
We still dey o
© Styl-Plus
Watch a video using the Four Years song/audio













Baba a du pe o
Poster un nouveau commentaire