My car (oyinbo rekpete) - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •    •    •  

My car (oyinbo rekpete)
Enable Javascript and Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

View all Tony Tetuila entries
My car
Tony Tetuila
English
4:06
Anthony Olanrewaju Awotoye Awosanya
2003

Wetin you dey go
Wetin you dey find
Why u dey ask me that kind question

Chorus 2x
You don hit my car, oyinbo rekpete
I say, you don bash my car, ese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
I say you don bash my car, ese rekpete

Verse 1
Wetin you dey find
Where you dey go
As I dey walka dey go like so
Me, I am looking for this paddy
This paddy owe me plenty money
They tell me say they dey hit police
Wey I get ticket for one party
Every paddy e, ope bami
Today na today, no time for story
Eba dede le, ti baba mu
You must pay me all the money
I call make e help
I come see say
People gather dey chop dey cry
I try to know why people dey cry
They tell me say my paddy don buy
I sabi dey go back to my house
I come meet more motor for road
The next thing wey I hear for my back
Then I want stop am another car

Repeat Chorus

Verse 2
See, mese trouble, another day
Because he no get the money
Another paddy don dey bash my car
Today na today, no time for story
Eedris, na u, see, wahala
Hey, whatsup, Tony, whatsup man
Ebe long time, wey no see, whatsup man
Oboy, stop tire
Wetin mean whatsup
You dey bash my car, you dey tell me say whatsup
I beg pay me my money
Police come on and measure the light
They say make I no worry, everything go be fine
They turn the papers say I make sign
I sign my own, and in own
I don say whether who get the fault
They say my paddy get the fault o
I pack my car, see trouble
Repeat Chorus 2

Verse 3
Somebody o, somebody wey
You don give me de bonbon colo
With gidigidi, come break the car
Somebody good
Somebody weywey, bonbon colo
Bibi colo
Gengen

I love her ha, to carry for her
Money no dey pocket for man to spend
One of my paddy wey dey owe me money
I reach in there, they say he don buy
Another don dey bash my car
Wetin I go do, eno get the money
I don dey no disturb, no want car
Today be na own, tomorrow too be my own
I go tell my paddy
Make he come dey go
Help me to push my car for road
As I push am small, wetin I see
Na government car come bash my car
Again

Repeat Chorus till fade

© Tony Tetuila

:

Watch the My car (oyinbo rekpete) video by Tony Tetuila

 

Produced by Kennis Music

Dodoo's picture

Even though I am Ghanaian, I love this song a lot and Naija music.

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Enclose a word in <d> tags to link to a dictionary search. e.g. <d>fienipa</d>
  • Enclose a word in <m> tags to link to a lyrics search. e.g. <m>Kojo Antwi</m>
  • Enclose a word in <s> tags to link to a search on this website. e.g. <s>kweku ananse</s>
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options