Ada Owerri (Bracket & J. Martins) - Museke African song lyrics

Enable Javascript in your browser to browse the full media gallery
The way you dey make me feel be wetin I dey expect o
My body dey shake well well, any time you hold my hand
Like play like play, this your love enter my heart o
And before you know am, I go carry you go see your mama
Sing it
If I close my eyes, I dey see the way you dey carry my own pikin
Make we stay together
Chai, edey do me like magic, how we start to love each other
And na true I dey yarn, my lover
Because of you (2x)
Watch the Ada owerri video
Produced by Ape Planet
Photo from ghanamma.com











wat kinda lyrics is this, all chopped up n out of place????
its jus different parts of the song put together, it doesnt even make sense
@leona, can you help us get the correct lyrics?
thank you
chorus lyrics are like this
Just like the wavin' flag , And then it goes back,and then it goes back and then it goes back and then it goes.
Post new comment