I dey mad (My African lady) - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •    •    •    •  

I dey mad (My African lady)
Enable Javascript in your browser to browse the full media gallery

More
Da Revolution
R2Bees (Paedae, Mugeez)
English
Faisal Hakeem, Rashid Mugeez
2008

I dey mad oh
It's Melody,
U know its Mugeez.
And how can it be done without Paedae when is R2BEES

Verse 1 (Mugeez)
I dey mad ooo!
I dey go crazy.
I dey madd oo!
Because she moving too sexy

Verse 1
Met this gal up in da club wey I hook up ask in name oh,
She dey move too sexy with da body wey she don maintain oh,
African lady, as I dey touch she no dey complain oh,
Make we do some dancing wey she throw that thing pon me,
She dey make I de go, (because of that thing oh)
She dey make I de go crazy, (wey I dey love that body shape oh)
She dey make I de go, (because of that thing oh)
She d make I de go crazy, (wey I de luv that body shape oh)

Chorus
Now swing for me, (Ma African lady)
Bring it on me, (cos I dey like how u wind it)
Now swing for me, (Ma African lady)
Bring it on me, (cos I dey like how u wind it)

Ghana baby oh (Oh yeah)
Ghana lady oh (Oh yeah)
Naija baby oh (Oh yeah)
Naija lady oh (Oh yeah)
Oyibo baby oh (Oh yeah)
Oyibo lady oh (Oh yeah)
I say come and swing that thing for me
Yoo, Ghana baby oh,
Naija lady ooo, Naija lady oh,
Oyibo baby oh, oyibo baby oh
I say come and swing that thing for me.
Come and swing that thing for me (2x)

Verse 2
Yo!
Love da way da gals look sexy,
Up in da club love da wat dem wind it,
Na in I see dey make ma head go crazy,
Wow, what a beautiful lady,
She dance like Shakira and Beyonce,
Up in da club busy body,
Black woman u look so hotter,
Whether u be Ghanaian or from Naija,
Shake what u got from mama,
Shake for your man make e feel better,
I say body no be fire wood,
Swing make I feel u,
African black woman you're so cool,
Baby gal come and swing,
1 step 2 steps do your thing,
Your style deu make ma eye blink,
I swear to God tonight we don go sin,
Baby gal come and swing,
I say 1 step 2 steps do your thing,
Your style de make ma eye de blink,
I swear to God tonight we don go sin.

Chorus lyrics from museke.com
Now swing for me, ( ma African lady)
Bring it on me, ( cos I dey like how you wind it)
Now swing for me, ( ma African lady)
Bring it on me, (cos I dey like how you wind it)

She dey make I de go, (because of that thing oh)
She dey make I de go crazy, (wey I dey love that body shape oh)
She dey make I de go, (because of that thing oh)
She d make I de go crazy, (wey I de luv that body shape oh)

Now swing for me, ( ma African lady)
Bring it on me, ( cos I dey like how you wind it)
Now swing for me, ( ma African lady)
Bring it on me, (cos I dey like how you wind it)

Outro by PAEDAE

Yeahh!
Thank you beautiful ladies for showing up,
Its R2BEEZ,
We r out of here,
Peace!

© R2Bees

:

Watch the I dey mad video

Produced by R2Bees Entertainment
GH Rap!

lil misty's picture

i realy lu ur sounds specialy yawa girl but with i dey mad oh cuz i heard chris waddle in it i dnt listen to it every day as i use to but im looking forward to getting ur full album chill out n lets expect more r2bees

misskiki's picture

now sing for me my African lady, this is ma favorite song in ghana now, r2bees is hot and they are going to rule 2009, you heard it from misskiki first!

karo's picture

haha wat a song omg i didnt even realise that this is even english language (Y) but nice music though
xxxxxx

Man for now's picture

i love this song, Ghanaian music is becoming more and more international. i like mugeez, i think he's a great singer

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Enclose a word in <d> tags to link to a dictionary search. e.g. <d>fienipa</d>. Specify that it is an Akan word by enclosing the word in <d:ak></d:ak> tags
  • Enclose a word in <m> tags to link to a lyrics search. e.g. <m>Kojo Antwi</m>
  • Enclose a word in <s> tags to link to a search on this website. e.g. <s>kweku ananse</s>
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options

Twitter Updates

    Syndicate content Subscribe to our RSS feed or join our Twitter community
    follow me on Twitter