Jaga jaga - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •    •    •    •    •  

Jaga jaga
Enable Javascript and Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

View all Eedris Abdulkareem entries
Jaga jaga
Eedris Abdulkareem
English
3:46
2
Eedris Turayo Abdulkareem Ajenifuja
2004

Turn up my microphone
It's time to hear some reality
2004, Abdulkareem, whad up

Chorus 2x
Nigeria jagajaga
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air

Verse 1
Armed robber came to your house
Eno thief money, eno rape your wife
Went straight up to your bedside (Gbosa)
Six feet, now you are down
Which armed robber no want money
Which armed robber no want joley
Na political armed robber be that
Na wetin dey kill Nigeria o

Repeat Chorus 2x

Verse 2
Ifesika iya biya biya
They lock am for jail for Nigeria
Kingsley Agbe sef dey for here
Adebende na he dey fit all of them
Here kpa, inside prison
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say

Repeat Chorus

Bridge
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
We dey grow (3x)
There is peace and wealth
We dey grow oh
There is peace and wealth

Verse 3
(Eedris, what about Ikoja now)
What he go go waja
NEPA, wose derebula
419 in Nigeria
Agege to Ikeja na 100 naira
West Class na popular
Come show film for Nigeria
(Eedris, where Charles Taylor dey now?)
He dey live big life
High estate for Calabar
That na Liberia mafia for Nigeria
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say

Repeat Chorus till fade

Africa, make you love your land
Africa is na motherland

Gun shot inna di air

© Eedris Abdulkareem

:

Listen to the Jagajaga song/audio by Eedris Abdulkareem

Watch the Jagajaga video by Eedris Abdulkareem

 

Produced by Kennis Music

Anonymous's picture

great song by eedris, thanks for posting

Baba Umozurike's picture

eedris is so outspoken for his own good
he spoke the truth and made a hit out of it
i want to be able to rap like him, i like his style, he keeps it real

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Enclose a word in <d> tags to link to a dictionary search. e.g. <d>fienipa</d>
  • Enclose a word in <m> tags to link to a lyrics search. e.g. <m>Kojo Antwi</m>
  • Enclose a word in <s> tags to link to a search on this website. e.g. <s>kweku ananse</s>
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options