Ego - Museke African song lyrics

Tagged:  •    •    •    •    •  

Ego
Enable Javascript and Adobe Flash player in your browser to browse the full media gallery

View all Djinee entries
Ego
Djinee
English
3:52
1
Donald Nosa Osayamwen
2006

Verse 1
If I die now,I go happy say,
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one u dey e
Wey u dey treat me so
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so I vow,
Anyway I dey go, Ewo!

Chorus 2x
If u help me see Ego,
Make u tell am I don go,
She no look me and so
Don pack my load go, Ewo!

Verse 2
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do anything for you
I go die for you
Everybody dey laff me cos dem know u be my life
I don say I go marry
cos in u I see my wife
Baby oh!
I go take am 4 bus
I go take am 4 train
For this place I no fit stay eh!
Ewo!

Repeat Chorus 2x

Verse 3
I know say u dey hear my voice
cos this song na im I write for you
I dey go find one place where I go hide my head
Cos I wan start my whole life anew

Repeat Chorus

She don leave me and so so
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo!
(see ego tell am I don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh
I dey beg (2x)
I dey pack my load go
Oh oh!

If I die now I go happy say
Say when I dey this world I don fall in love

© Djinee

:

Listen to the Ego song/audio by Djinee

Watch the Ego video by Djinee

 

Produced by Westside Music Inc

Swazibella's picture

This is the problem with these amazing African songs... that they make u cry even when u dont know the words! oh, Ego!
I love it i love it ngiyayithanda.
I'm an African R&B fanatic, and I'm very impressed with some of the voices countries like Nigeria, Kenya, Ghana (and more, of course) have produced in that regard...people tend to think African music is always loud and fit for partying and wining yr waist till u reach the floor and then wine the floor (ahem...hehe), well..I make sure to sneak in songs like Ego at my African parties! :-D

Exley's picture

Hello,
Yes dis song is a good & understanding song,dat make me happy each day I listen to de tape,I play it b/cos it's a song dat can make dat person dat breaks ur heart wid sadness to think about it twice wid acceptability.

Djnee is a nice album and I love dat.

Chale's picture

It seems this was Djinee's only single because I have not heard any of his songs and Ego was featured in a compilation.
This song is lovely though, definitely one of my favorite from Nigeria

Chale's picture

Actually, Djinee is coming back with an album
See his profile on museke to listen to 'I no dey shame'

Post new comment

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Enclose a word in <d> tags to link to a dictionary search. e.g. <d>fienipa</d>
  • Enclose a word in <m> tags to link to a lyrics search. e.g. <m>Kojo Antwi</m>
  • Enclose a word in <s> tags to link to a search on this website. e.g. <s>kweku ananse</s>
  • Lines and paragraphs break automatically.
  • Youtube and Google video links are automatically converted into embedded videos.

More information about formatting options