D'Banj - Museke African song lyrics

The Museke project seeks to be the biggest database of African music lyrics, songs, and information. See more at our about page

This is a list of songs on Museke.com. They are arranged by artiste/musician and alphabetically. Click on a letter of the alphabet to access the artiste's songs. For instance, click 'm' to access songs for Malaika, Mafikizolo, Mokobe, Magic System, etc
You can also type http://www.museke.com/all/song/kofi to access songs for musicians called Kofi

You can also search by country and artiste at the artistes page

Editors enoch
Jump to Musician >> a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 1 2 3 4 5 6 7 8 9 Help
Page 1

Tongolo

Tagged:  •    •    •    •  
  • Tongolo View all from D'Banj
    No long thing
    D'Banj
    English
    4:12
    2
    Dapo Daniel Oyebanjo
    2004

Verse 1
Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me
Even the girls they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen

Hook
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko

Chorus 2x
Ton

Why me

Tagged:  •    •    •    •    •    •  
  • Why me View all from D'Banj
    Run down
    D'banj
    English
    3:56
    http://www.youtube.com/watch?v=2WbiYFoJa5M
    Dapo Daniel Oyebanjo
    2006

No long thing
Mo Hits Records
It's Don Jazzy again
I am D'banj

Why me o (2x)
You dey try me
Why me o
You dey try me

Chorus
She said that she wanted to be mine
And that my koko drives her wild
So tell me, why me o
But it was a one-night stand
Baby, don't you understand
So tell me, why me o

Why me o (2x)
You dey try me o (2x)

Mobolowowon (mo ti ja)

Tagged:  •    •    •    •    •  
  • Mobolowowon (mo ti ja) View all from D'Banj
    No long thing
    D'banj
    Yoruba, English
    http://www.youtube.com/watch?v=ccIOi-9xt6A
    Dapo Daniel Oyebanjo
    2005

[Mouth Organ]

Ok.

Fall in love

Tagged:  •    •    •    •    •  
  • Fall in love View all from D'banj
    The Entertainer
    D'Banj
    English
    http://www.youtube.com/watch?v=HSfuK60HfMU
    Dapo Daniel Oyebanjo
    2008

Intro
Don't get it twisted, love is a beautiful thing
It's Don Jazzy again
I'm D'Banj

When Koko master fall in love
You know say water don pass gari
I'm in love, are you in love?

Chorus
Omo, you don make me fall in love
Fall in love o (2x)
We suppose marry because you don make me fall in love
Fall in love o (2x)

Verse
My sweet potato
I wanna tell you my mind, wanna tell you my mind o
I no understand o
Cause I dey see well well when they say love is blind o
You see as you dey so
You are the love of my life, you are the l

Gbono fele

Tagged:  •    •    •    •    •  
  • Gbono fele View all from D'Banj
    Entertainer
    D'Banj
    Yoruba, English
    3:33
    http://www.youtube.com/watch?v=SjqSBP55xjw
    Dapo Daniel Oyebanjo
    2008

full lyrics coming soon

add lyrics by adding comments below

Celebrate

Tagged:  •    •    •    •    •  
  • Celebrate View all from D'Banj
    Entertainer
    D'Banj, Wande Coal
    English
    3:55
    8
    http://www.youtube.com/watch?v=1BmUqaVgANs
    Dapo Daniel Oyebanjo
    2008

Sometimes in life you feel so blue
You feel the world is coming down on you
The rest dey joley, while you just dey dey worry
Don't make people around you come dey tell you sorry
Sometimes I am weary, because there is so much trouble in my head
I end up walking miles just to find my daily bread
I listen to some good music instead
Won't let these troubles get the best of me
So therefore

Chorus
I go dance o
Them no fit trouble my mind o
Leave all my worries behind o
It's time to celebrate

I can't deny that things are rough
I try to make some money but can't make enough
At tim

Booty call

Tagged:  •    •    •    •  
  • Booty call View all from D'Banj
    Mo'hits
    D'banj, Mo hits, Dr Sid
    Yoruba, English
    http://www.youtube.com/watch?v=vaEBxX8R7BQ
    D'Banj
    2008

Intro
Ah Ah
I'm D Banj
or Ski Banj like my Jamaican friends call me
Mo Hits records

File
Its mo hits records
Its Don Jazzy again
Wande Coal, the blackest of devils
Doctor Sid
K switch
The prince is here
and you know we like kokolets
but we will love the kokolets that have got
not small
not the medium
but big big something
big ah...

Chorus
I love that booty (x3) [Its your booty call]
See I want that booty, see I love that booty
I want that booty [Its your booty call]
I love that booty (x3) [Its your booty call]
See I love that booty,